Abeg help me tell Shaggi to go and buy his own ticket. You sef must not mis AprokoNation Fiesta o

Check Also

Real Warri Pikin Attended Continent DC , rocking Her Baby Bump nicely

47 comments

  1. E good like dat. Street don run u street 😂

  2. Starter Was lit back then with Durag and Head Band.
    Oversized Basketball Wears, ¾ Jeans AND1 K.SWISS NIKE ADIDAS chucks and Timberland (Tombolo) Boots

  3. Oga you self hear am!!! You dey hear shhhhhh!!!!! Shaggggiiii oooo😅😂

  4. Aproco Doctor no go kee person ooo …😂😂😂

  5. Oga release me!!!😂😂😂

  6. This Nebuchadnezzar sef, the guy crase no be here 😂😂😂😂

  7. 😂😂😂 Aproki doctor don turn Charles (What a foooo)😂😂😂

  8. 😂mechanic Dey wear lab coat

  9. As I hear Nebuchadnezzar I nearly throwaway my phone😂😂
    Which one be Nebuchadnezzar again 😂😂💔😂🤣🤲🏾

  10. Aproko I laugh for tjis one hahahahaha

  11. The guy for middle suppose collect slap sha😅

  12. 😂😂😂😂😂😂😂. This is good😂😂😂🎉🎉🎉🎉

  13. Aproko nation drop location for Abuja own 😊

  14. Make dem find the guy wey dey their middle for me fess 😂😂😂

  15. So Aproko Doctor can be this razz 😂😂😂

  16. You both dress up something I don't know 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

  17. Shey na only me see that NYSC boot for aproko doctor leg😂😂😂

  18. One or two artiste and aproko don dey do fest Jeje be that🎉🎉

  19. Na only me dey see Nelly?😂😂😂

  20. How personal name go be Nebuchadnezzar😭

  21. Na the speed shaggi take change nai be my own 💯🤣🤣

  22. Excuse me you are already excuse 😂😂😂😂😂

  23. Awa doctor don turn street tout😂😂😂

  24. Aproko doctor still be learner for street dealings. He allowed shaggi escape 😂😂😂😂

  25. Nigerian Nelly!!! The baggy shaaaa!!!😅😅😅😅

  26. Aproko Doctor dress up like Nelly the rapper 😂😂

  27. Nebuchadnezzar no well ooo😂😂,which one be oga release me😂😂

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *