Some girls go just dey form anyhowπππππ….ordinary 100 naira she no get and even this mumu @mc_lively no get shingbaiπ‘π‘π‘π‘
GIRL: @uche_favoured
Ft @la_bouche_
Visuals by @avalonokpe & @ahboki
Sound by @eric_atila
Song : Oyahitme by brodashaggi
#brodashaggi #oyinbosay #tainkyou #30bg #shaggination #oyahitme #shaggi
Please SUBSCRIBE to Broda Shaggi Official YouTube Channel, Nigeria’s number 1 Fine boy Agberoππ
https://www.youtube.com/channel/UCG6orNVuXIICv9_ifH6msIA
#BrodaShaggi #FineboyAgbero
Bro Shaggi we want that girl to feature again please
Thank you my love
ππ€£village people dey follow u
You carry Earring like rim of tire πππ
Shaggi and his bad mouth πππ€¦ββοΈ
Colleagueπ₯π₯π₯π₯
π₯π₯π₯π₯π₯π₯
Omo na wa 4 dis aunty too
Shaggi if u knack who two by two he go enter menopauseπ«π«π«πΉ
mc lively so funny
Terrible combination hahahahahahhahahaha 2 big problem
πππππππππ
If you are jus watching, oya join the que πππππ
Noooooh e vormi it
Love this combo
Dem do toilet for mess ππππ€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£
Two crazy people π€£π€£π€£
Brodashaggi wan kill me ohhhhhh
Who else got the βno more insufficient fundsβ joke from βAble Godβ? π
""Wetin you dey withdraw since? Ur papa don die you dey withdraw your will ?? ππ€£ππ€£π€£π€£π€£
Access bank ATM at Chevy view estate.
This is the funniest one i have ever watched..lollz
Broad shagggi
Wow that's amazing' i was there when you guy shoting it' in cheveiw estate,
Brodashaggi iyipo love you you're blessed in JESUS Name Amen Amen
Mad boysπ π π
Brodashaggi is mad
lol
can't stop laughing
Na God create this two people selfπππππππππππππππ
The lady can act Eh!
Too short
2 bad guys attack one girl