25.3 C
Lagos
Tuesday, July 2, 2024

@Basketmouthcomedy @kwabenakwabenamusic @FalzVEVO GHANA JOLLOF (OFFICIAL MUSIC VIDEO)

The Official Video for ‘Ghana Jollof’, lead single off the forthcoming album ‘Border Patrol’, official soundtrack album for ‘Ghana Jollof’ a Showmax Original created by Basketmouth

Lyrics:

Asiko oo
Eh Eh
Basket
Ahnahn Ahnahn
Eh Eh

Ghana Jollof Eh Eh Eh
Ghana Jollof
Ghana Jollof Eh Eh Eh
Duktor

Mikorr beebi
Yaanom minbo din
Mishia obaa bi
Mibisaa nidin
Osi Ajubi.
Osipi sita
Neho ye akono paa.
She be my Ghana jollof eh

My Asiko darlin
Asiko baby( asikoooo )
Minti ne ho gyae oo
Akodaa kitiwaa bi.
She tickle me fancy.
She be Ghana jollof ehh

Ghana Jollof Eh Eh Eh
She be Ghana Jollof Eh

My brother see the Ghana Jollof wey I chop fuck up my brain
Wey she give me for that early momo quarter to eight
I tell am I no really dey starve cover the plate
Me wey never dey taste but I dey salivate
The thing dey hot
The thing dey jake
No be say the pepper full am too much but e dey cake
Abeg what be the kind spices
What be the mix
Na the thing wey dey my mind like dis
Pour me the drink.

She dey kill my focus
The container bogus
Customer Service mehn
Dem for give am bonus
The way she kon place am for table
My coordination unstable
Na combination of vex and some finesse
And when I go put am for mouth
The wey she scream wey e loud
Then now she’s holding my chest
Keep going yes!
What you dey do today, it’s Friday
I get another place if your man dey.

Ghana Jollof Eh Eh Eh
She be Ghana Jollof
Ghana Jollof Eh Eh Eh
Oh baby o!
Ghana Jollof Eh Eh

Related Articles

49 COMMENTS

  1. This is a masterpiece. I mean, it's a solid work. This is my first time hearing Kwabena cos I'm Nigeria and his lines are just mind blowing. I don't understand what he says but the way he blends with the beat is out of this world. I said it a few months back, FALZ is like the drake of afro beat. He's versatile and can blend to any beat given, his verse is top notch.

  2. Mmmm it be sad and funny the songs that are authentic to us Africans never reach far . This song has been out for 7 months and I’m now coming cross it . Good music never dies

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here

Stay Connected

3,020FansLike
7,810FollowersFollow
0SubscribersSubscribe

Latest Articles