Check Also
Sweet girl inside bush // mr macaroni // Brainjoter //Yawaskirt // Wellborn tv // Indian / #trending
Sweet girl inside the bush // mr macaroni // Brainjoter // Yawaskirt // Wellborn tv …
Sweet girl inside the bush // mr macaroni // Brainjoter // Yawaskirt // Wellborn tv …
Abeg where shaggy and shanks
Abeg make episode 4 come out ooo
Jester 😅😅😅
Why did timanzeh bring in phone?
😂😂😂
Abeg make una dey translate na😢
Imagine say Dj chicken is among 😂💔
But why una no bring erekere come naa
NIKE SAY NAH "HEYY YOU WHY ARE YOU NOT FRIENDLY ,,,? JIGAN HE'S NOT SUPPOSED TO BE HERE,,,, 😅😂😂😂 " ❤ NIKE MY FAV ❤❤
The scene where OGB slapped that dark guy I watched it more than 10 times😂😂😂💔Dolarz,yemi,jigan and others reactions gat me more😂😂😂💔
Salo and dj chicken suppose dey here
Ogb no fit make heaven 😩😹
😂😂😂😂😂😂
One minute of HOH u don dey power drunk
The program is actually hilarious but Baba Tee is doing too much abeg
😂😂😂
If big brother naija mistakenly call those people to his house, wahala go dey that year oo
Baba tee is the real biggie in the house.!! Big beerah dey ogba dey ajeh 💯💯😂😂
Where is erekere abeg no @erekere
Happy New Year guys❤❤❤ watching from Arab 😊where are you watching from 😊😊
This house isn't complete where is pastor remote and erekere
Babatee ko dice wa 😂
Abeg una help me add my erekere o😂💔
Classy jester really said they brought buba girl lol😂
I don die😫😂🤣
Classy jester ❤❤
Noting you fit tell me na Opeyemi famakin's vioce
OGB enter Is still giving me joy 🎉❤❤🎉😂
Lolz 😂 lovely
Una fk as una no.bring erekere to the house
This 1 na mad oooo😂
You people did wonderfully well, wow 😊 i love the drama, some are strict 😂 like the hoh is indeed hoh to start with. 😂 wonderfull ❤
Where is erekere
Na cater dey talk
Wetin the girl on hat that’s ignoring everyone’s handshake
Erekere and pastor remote should be in the house😂
Why don't you add shank comics,ayomidate ,Diva Gold , shaggi More skit makers so the house will be much fun 😂
All these ones still Dey carry provisions come😂😂
I hope Erekere will visit Them soon sha. E go make sense.
Una dey whyne me???😂😂😂
Omo😂😂😂
Erekere suppose dey there 😂😂
Erekere suppose they this video 😊😂
Big Beerah 😂😂😂 no whine me o
Eiii I Dey hear buba girl 😢😂😂😂
I want shank here 😂😂😂😂
Beerah and pink5&6