Check Also
Life of an Engineer – | thedoctorboi | Cute abiola | Ogb recent | Davido | Portable | Kiriku| Zaazu
please subscribe 🙏 #comedyvideo #thedoctorboi #ogbrecent #tiktok #thecuteabiola #brodashaggi
please subscribe 🙏 #comedyvideo #thedoctorboi #ogbrecent #tiktok #thecuteabiola #brodashaggi
You think it's a joke 😂😅😅
I no get wetin be ox tail 😂😂
If he didn’t throw the money in the air they wouldn’t make way for his convoy
Am not a fan 😁😁😁😁
You should have told her you're allergic to them, abi are you not?
Lol😢
You go jam Tacha.. your pocket go red😂
Osim I'm not a fan 😂
You eventually enter am😂😂😂
Ewoooooo😂😂😂😂😂
This thing dey do every guy o😅😅😅
Boy im geeked why i thought this was lebron james and savannah doing a commercial lol
Update; "I'm not a fan" 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
You wey your oga say make you go bring him car from car wash.. today na lamp go shop all your life savings.
That babe is damn beautiful
Being a gentleman have it's downs, you were not informed too? 😂😂😂
You be ac😂
Na you find trouble ooo
But wait oh, for us wey never see abroad, na so other ladies dey behave over there? 🤔😁 I hope I'm not the only one that have these questions?
😂😂😂😂, dead
Im not a fan
No problem see de moto na na big boi boo
How could you do this to your brand? 😂
"Something just happened rn" 😅