Emma has done it again to me Sabinus #funny #sabinus #mrfunny

Check Also

Erekere and Broda Shaggi stole millions of dollars🥵 #erekere #brodashaggi #brodashagi #naijacomedy

38 comments

  1. Papa punch dis guy na go die with laugh 😂😂😂😂😂😂

  2. Emma with is trouble again . The go beat is papa now

  3. The wife wasn't even helping the situation 😂

  4. Emma, your papa na politician, never trusts him to defend you ❤

  5. Papa punch dis guy na………I go die with laughter oooo

    Com outside my papa don com ooooo….lol

  6. Even his wife dey inside alaye house oo

  7. I swear with my healthy legs I will not enter that house. Brother run 🤸🏃😂

  8. David and Goliath 😂just believe God😂

  9. Ya papa body go tell him woto woto

  10. 😅😅😅 he dey kick and fight his papa wey wan help am

  11. Sabinus said respect lol 😅😅

  12. 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

  13. No mind this one na my outfit 😂😂😂😂

  14. Papa punch this guy na 😂😂😂😂😂😂😂

  15. Go inside😅Sabinus jejely follow instructions asap😂😂😂

  16. Papa and piking una go cry😅

  17. Sqbi abeg o 😂😂😂😂😂😂outfit

  18. You don put your papa for trouble, na your papa body go tell am waiting you put am into 😂😂😂😂😂

  19. Emma's part dey kill me pass
    #Don't worry your body will tell you😢😅😅😅😅😅😅😂😂😂😂😂😂

  20. Emma with the big mouth 😂😂😂

  21. As this boy, they force himself to talk so loud I pray he don't chock one day

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *