Share
Check Also
Sydney talker compilation videos
Do not forget to subscribe to notify me every time I publish a new video …
Do not forget to subscribe to notify me every time I publish a new video …
Dee own load from a play store with an iphone
Wicked girl 😀😀😀
Play store for iPhone 😂🥱
Rice wey you suppose don chop since ….you dey, dey waste time…
Where sabinus carry red wear with bad lock
The girl hit him on his mouth😅
Investor don change to red shirt😂😂
Sabinus never chop rice before😅😅
You wear new clothe and you never still get sense 😂
Where ur blue shirt na
Sabi wa u buy new clothes to occasion..shut dowwwwwwn
Oga Sabinwa don change suit oo 🤣
Sabinus where is it blue shirt?
Lol 😂
Wow ,finally investor Sabinus have buy a new clothes 🙏🙏🙏🙏
Festus na bad guy him no fit beg for him man… Even the Coke Sabinwa buy him allow them take am😂😂😂😂
Oboii oga sabinus done change clothe🤔😂🤣
You suppose ask the woman to call the names out so you fit choose anyone of them na? 😂😂😂Sabinus, learn o…..😄😄😄
Sabinus change shirt!!!
Sabinus don change shirt 😂😂
Keep your new clothes it’s awesome Oga sabinus 👌🏾
Hahaha
Even with your coco zero you still no see the rice chop 😂😂
Hahaha sabinus ❤😅😂❤ you can never make it ❤😂😅 you are the best bro
new shirt Sabinus
New worksuit for the Investor
@NaijaVC how do you bypass the copyright claims/strike
Hurray sabinus new shirt 😂
Smoky jollof rice. 💪💪💪💪💪💪💪💪💪🤔🤔
New clothes? Wow , Sabinus don cash out
The way he turns his face makes me laugh
I no like this red trade mark
Finally 😂😂
Sabinus don change shirt😂😂