Investor Sabinus impregnates 5 girls | Oga Sabinus × Basket mouth

Check Also

Wickedness pro max 😭😭😭

21 comments

  1. Sabinus say Think Hard😂

  2. Respect the basket mouthpiece🤣🤣🤣🤣🤣

  3. Sabinus 😂😅😂😅😂

  4. Respect to Basket mouth ❤

  5. Hi brother sabinus 😂😂😂

  6. Chebi na Sokoh TV I see before I open this video? Make una nor dey deceive me watch video else I go report una channel.

  7. Sabinus go kill me.😂😂😂😂

  8. Sabinus no well I swear. E wan impregnate them true true 🤣🤣🤣

  9. This their new style of advert will soon start trending….9ja no dey use eye see new update o.

  10. 😂😂😂😂😂😂😂

  11. Lie no go too work.. real belle go sell even cfcc police, amy and dss go attend. The hall go full troway😂

  12. Nigerians like gossip 😂

  13. 😅😅😅 my guy look phone no understand basket😅😅😅

  14. Mumu😂them say make u lie😂😂😂

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *