Investor Sabinus the CEO | Oga Sabinus

Check Also

My girl friend is complaining about me , What do I do?

My friend complains about me ft: @bigmayorgram Music 🎡: Lobby of the hotel ft quavo …

22 comments

  1. Make God no give person this kind of wife oo.. I just dey personalize her heat from here , very aggressive πŸ˜ƒ

  2. I pray never Sabinus never runs out ContentπŸ˜…… He is really a Germ

  3. Sabinus and this lady's combo…..always perfect.

  4. I knew this won’t end well πŸ˜‚πŸ˜‚

  5. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  6. I for say sabinus make am for life keh πŸ˜‚
    I never go dey question Baba God oh πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  7. Finally he changed clothes πŸ˜…πŸ˜…

  8. Wetin you need πŸ˜‚πŸ˜‚

  9. Sabinus how far now you are acting comedy club

  10. E don make am for dream
    I knew it was too good to be true

  11. Dah sabinus wife's smack was the real bang

  12. Oh no, it was a dream πŸ˜‚ I thought the famous investor has finally made it!

  13. Sabinus, proof me wrong
    πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  14. Sabinus prove her wrong jor πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…

  15. Sabinus wetin u n ur wife need in these new year 2024 z in ur dream. So pls go bck to ur sleep n no gree for anybody these yearπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  16. Sabinu aka Sabinwa without his clothes naturally is a dream πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  17. SABINUS WETIN BE YOUR WIFE COMEDY HANDLE!!… abeg dey use this girl well, I like her energy!!!

  18. Sabinus' lovely wife is backπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  19. For your mind sabinus you go dream tire

  20. Sabinus dey always make am for dream πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚, make him try make am for real life nah

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *