Mr paul the best house agent around

@AYComedian @Basketmouthcomedy @boviTV @BrodaShaggi @MrMacaroni @MrMacaroniTV @mrfunny2082 @OFFICERWOOS @ChannelsTelevision @AriseNewsChannel

Check Also

Taaooma skit take me back to secondary school 💔Who else did this wit pen? #funnyshorts #nostalgia

15 comments

  1. Mr Paul this agent work wey you start now, just dey pray make I no jam you, me and you one go go psychiatrist hospital.

  2. Your ear drum will burst today as you decided to listen to Mr paul.😅😅😅😅😅😅😅😅

  3. Which one be bebi😂😂😂

  4. My Paul need the slap 😤

  5. Jesus Christ Mr Paul waiting be this

  6. Mr Paul, Dirty people carry full house??? 😂😂😂😂

  7. okay e reach like this 😅😅

  8. I never watch I don dey laff 😅

  9. 😂😂😂😂 this guy no well I dey tell una 😅😅😅😅

  10. This is madness 😂😂😂😂

  11. Mr Paul show me love ❤️

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *