NASBOI WHERE YOU KEEP SUKURA PERIOD πππ #shortsfeed #nasboi #comedyshorts #modola #reelscomedy Share Share
For changing your mind take oneβ€
DHL indeedππππππ
SHE DEY WORK
SHE DEY CLEAN
SHE CON SABI COOK
THE ONLY PROBLEM NA TO SABI SPEAK ENGLISHπππ
REALLLLLLY?
LIKE SERIOUSLLLLLLLLY?ππ
ππππππππππππππππ
DHLπππ
I know where you can do the DHL, very cheapππ
Pls whatβs the tittle of this movie
Omodola is a whole package, fun and crazy πππ
That DHL enter meπ€£π€£
Name of the movie
DHL is really needed
Una wan waybill the pikin ??πππDHL
DHL the baby go where?
Original DHL….
Na the English teacher wey you wan find go kukuma break this marriage πππ
I don't know why I was happy he accepted the pregnancy and the lady back.
Please what's the title of the full movie?
ππππ
subscribe and on ur notification for next part
Make wuna go wetty?? DHL ??? ππ
Nasboi don accept responsibility so Shukura no need for DHL πππafter you born the pikin.
Title pls
Title pls
πππβ€οΈ
πππππ
DHLππππ
Abeg my husband say make we do DHL for our children
π
Lovieπ
As if I heard her say Yowwa π
I dey find my pillow….'
Aaaww Bless the man for change of mindβ€β€β€β€β€β€
She go teach your English teacher English π
When is part 8 coming out..
Her period just pass here now nowπ
Beautiful story. The end was good
Pls. Wetin Kon happen next. Did they actually do DHL? π π π ππ
Madam dhn
Is this not my Lovieπ³π³. She's a multi talented woman β€
Is this not the same woman wey want take English kill us all this while? π€£π€£π€£
Nor find English teacher for her Oo. She go dey correct you Oo.