Nduka and sabinus

Sabinus will never learn
#nduka #youtubeshorts #trending #comedy #mrbeast #nigeria #reels #brodashaggi #macaroni #ogasabinus

Check Also

Congratulations Cute Abiola! ( Nigerian Comedian) On the Birth Of Your Baby

28 comments

  1. Sabinus lie down by himself 😅😅😅😮😮

  2. At least put sign for neck 😂

  3. For all the hands that like my comments,, I pray you get unlimited blessings and favour will locate you all the days of your life

  4. At least you for put sign for him neck 😂

  5. Nduka, Am so in love wit dis your sound track😍

  6. Human rights activists 😂😂😂

  7. Sabinus why u dey do like this egg wey another woman lay u don go break am 😁😁

  8. Sabi Nwa when you go ever escape from trouble😂😂😂😂

  9. oga d create ur own content,

  10. Oga, egg wey another woman lay u don break am😂😂😂😂😂

    Person nine months 🤣🤣🤣

  11. God no go let us see this kind problem

  12. Sabinus 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 leave woman

  13. Go house….go house you no hear now you do enter prob….. Eggs way anoda person Le you don break am

  14. 😆😆😆😆😆😆😆😆😆😆😆

  15. Oga, go house, go rest, u no gree. Now they never leave you.
    😂😂😂

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *