Carter EFE machala song
Machala machala machala
Carter EFE and wizkid
Carter EFE and portable
Machala song
Got me looking like machala
Machala machala machala
Check Also
RUN FROM MR FUNNY! (OBBY) ROBLOX
FLEE FROM MR. FUNNY! (OBBY) ROBLOX For rich mentality Thanks for watching Like and subscribe …
JamzNG Latest News, Gist, Entertainment in Nigeria
Foolish blog
Worst YouTuber ever
Baba Na God himself and all d whole oracle go punish you,if you no get better thing to post no post….madness don chop your brain oooooo
#OLORIBURIKU SOMEBODY
Why do you lie so much
Click bait? I'm unsubscribing RN!
Do you actually expect me to subscribe after this rubbish you just did
This girl nah oloribu
Clickbaited
😂😂😂
U just dy care fake new dy walker.
This na comedy 😂😂🧎
You are mad for deceiving people
Ogun kill you there 😂
How you take get subscribers sef
Oboy shut,u and ur nonsense headline 🙄
1:11 minutes wasted again 🤒💔
Na thunder go wire you
Nah so unah dey start problem. Where did potable comment on dis now u no well aiswear
una de mad gan
Liar
I just got to know that you're not a serious.
All their song no go blow. How you go drop song the same time way machala own still day top 1 .
Na wa o as machala drop song about wizkid OGB con drop song about davido now this one day do about portable. Am going to say this again all the songs no make sense except the machala own. The song is very unique
For the lie you just told me. Thunder fire you
I wonder who be the almost ignorant 13k people wey subscribe to this your fake news click bait channel.. u be sabi give fake news wey nor correlate to the mata. Na editing u take dey pull in views. Sucker..
Aye a maa baje ni. where did Portable blast Cute Abiola? Misleading people all for the sake of views… na so dem dey run vlog?. bunch of were gbogbo
Shey you know dat u be oloriburuku, where de place wey portable take blast am?
What makes me even watch this
Y'all be using stupid caption to attract views. Stop the bullshit and be authentic
Useless bloggers everywhere
Advice; those who subscribers to this liar unsubscribe now he will just be irritating us with lies
And you actually expect me to subscribe to your channel after giving us a lie as a title. Where did portable blast him?
Diz guy just posted pure nonsense 😂😂
Abeg he no fitiy do eniting
Where is the place portable blast cute abiola. The thunder wey go strike you still dey do press up 😂
Wahala be like bicycle 🚲 🤣 😂
Abegi u too dey mislead people and secondly the video na just cruise cute abiola no fit drop this
ahhhhhhh bros with the beat the song go pop champainnnnnnnn thensong mad but e no sweet without beat i believe if they put beat e go pass machala
You are dropping fake news oga
You are so unserious with your caption!! And I go report you to YouTube
Guy abeg go and find work wetin be this one na if u no get anything to post go and work🙄🙄🙄🙄