Relationship goal or nah π€£π€£π€£ Jona is a very jealous person.
Check Also
JOB INTERVIEW: BRAIN JOTTER l LASISI ELENU l LOUISJKELLYTV (part 1 // latest comedy)
#Lasisienu #Lasisi #comedy Unique this channel to get access to perks: / @louisjkellytv See the …
I'm a top fan π―π₯°
πππππ
Taooma I love every character you play my dear you are muaahhhh π₯°β€οΈπΉ
π she should have caption it my investment lol π
I love you Tao β€οΈ
the slap enter wella
Funny but… Lesson β£οΈβ£οΈβ£οΈ
U want enter cab….u no wear cabbπu wear biker's short nah bike u go enter π€£π€£Taoo jst dey use slangs kkilllπme
ππππ
Person wey wan enter Cab,no wear Kaba π€£ this Taaoma no go Kee person.
You wear bikar short na bike you go carry
Lolz, Your Bitcoinπ
She said why you wear paiynt comot for houseπ
You wan enter Cab you no wear Kaba ππππ€£
I love taaoma
The moment I made the mistake of attempting to slap my mom…..it didnβt end very well for me.π€π€π
Checkout video below
πππ
https://youtu.be/FskDXcuU7nY
"you dey look at my investment dey lick mouth" hahahaha.
πππYou done wear bikers short Na bike you go carry πππ
πππ
My cryto currencyπ€£ππ€£π
Tooma my bestππ€£ππ
Well done! Ladies stop advertising your man's investment!
Kudos to u
Chai this Taaoo can make me laugh hard πππ€£π€£
Laugh Wan kill me o,, π€£π€£π€£
Taaoma no how to slap shaa
Honestly she is a smile giver.
πππ Jonah is in love
You know say u want enter cab u no wear kabaπππ
ππππ
It's the you no wear kaba for meπ more grease to your elbow tao.
Investment wey don go viralπππππππ
For once, it'ss not funny. I see objectification of women. She should be careful propagating such ideas.
interesting
My bitcoin money ππ€£