RELATIONSHIP GOALS 😂🥴 // TAAOOMA

Relationship goal or nah 🤣🤣🤣 Jona is a very jealous person.

Check Also

Portable & Magnito who freestyle pass? 😂 #shorts #kennyblaq #trending #comedy #funnyvideo #funny

Enjoy comedy and lifestyle with Mc Papi’s funny videos. Subscribe, like and share! #mcpapi #comedy …

35 comments

  1. Taooma I love every character you play my dear you are muaahhhh 🥰❤️🌹

  2. 😂 she should have caption it my investment lol 🙌

  3. Funny but… Lesson ❣️❣️❣️

  4. U want enter cab….u no wear cabb😂u wear biker's short nah bike u go enter 🤣🤣Taoo jst dey use slangs kkilll😜me

  5. Person wey wan enter Cab,no wear Kaba 🤣 this Taaoma no go Kee person.

  6. You wear bikar short na bike you go carry

  7. She said why you wear paiynt comot for house😂

  8. You wan enter Cab you no wear Kaba 😆😂😂🤣

  9. The moment I made the mistake of attempting to slap my mom…..it didn’t end very well for me.🤕🤒😂
    Checkout video below
    👇👇👇
    https://youtu.be/FskDXcuU7nY

  10. "you dey look at my investment dey lick mouth" hahahaha.

  11. 😂😂😂You done wear bikers short Na bike you go carry 😂😂😂

  12. Well done! Ladies stop advertising your man's investment!

  13. Chai this Taaoo can make me laugh hard 😂😂🤣🤣

  14. Laugh Wan kill me o,, 🤣🤣🤣

  15. Honestly she is a smile giver.

  16. 😂😂😂 Jonah is in love

  17. You know say u want enter cab u no wear kaba😂😂😂

  18. It's the you no wear kaba for me😃 more grease to your elbow tao.

  19. Investment wey don go viral😂😂😂😂😂😂😂

  20. For once, it'ss not funny. I see objectification of women. She should be careful propagating such ideas.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *