Share
Check Also
9ice And Basketmouth Fooling Around as Glo Presents The Big Friday Show- Teaser (S4 E2).MP4
Look 9ice and cane in the Big Friday show: Gugmes U-Will Celebries. www.uwillcossip.com
Ahhh stop it nahππππ
We fit really turn mad because of man u..up man u for life ππππππ
Una do now, Sabinus don mad for here πππ
Eyaa. See as I dey feel bad for my guy Sabinus πππ
ππππππππππ
Woow!!! πππππ
πππππ
Sabinus is funny,lolππππβ€π€©π
Sabi nwa
Na free jollof rice carry sabinus enter hereππ
πππππ
Hahaha
ππππ
Consistent and effectiveness made him unique
Sabinus reaction when they said you de greet afternoon for night ππππ
π
Nduka and olu baba will kill sabinus one day ππππππ
3:16 taa sabinus u are mad i couldn't stop laughing
Sabinus sef why u go greet afternoon for evening π’
You dey greet good afternoon for night your madness don mature πππππ
ππππππππ
First of all why dem go put TV for mad people room , Eno dey make sense now
I know He can never be mad for nothing, at least not rice this time ππππππ
Hahaha this one really choke