sabinus moves before his shadow – Oga Sabinus

Enjoy and please don’t forget to LIKE, COMMENT, SHARE, and SUBSCRIBE after watching and also turn on your POST NOTIFICATION to stay updated with more videos coming your way.

sabinus moves before his shadow – Oga Sabinus

#ogasabinus #mrfunny #mumuskits #mumuman

Check Also

SABINUS RECIEVES HUGE SLAP

Place bets in your favorites of the Premier League tournament and get reimbursement every week …

37 comments

  1. Oga wear glove dey hold energy drink while Investor use bare hand dey carry block 😅

  2. I beg wia I fit see dis kind motor buy

  3. I come think say I smart😅

  4. First Time Have Seen Oga Sabinus Investor, Pay For Something 👏😄

  5. Block never even day go anywhere 😂😂😂

  6. 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂👏👏👏👏📲📲📲📲

  7. Sabinus mumu man 🤣🤣🤣

  8. Oga sabinu just push the car backwards

  9. Which suffer pass this one 🤣

  10. You never finish today work, you Dey ask for today money 😂😂😂😂😂

  11. U carry one, na 99 remaining, Sabinus u are Finnish 😅

  12. Nah 99 remain wetin be this 😂😂😂💔💔💔

  13. Car no dey reverse 🤣🤣

  14. 😂😂😂😂😂😂😂

  15. "Na now you need the energy" 😅

  16. Laboured in vain😂😂😂😂😂😂😂

  17. Mumu Man You Sure Say Nah You Load & Offload That Truck Sef???

    Hahaha

  18. Respect to sabinus but he took credits of this video from a real life story meme

  19. Thissss mann 🤣😂🤣💔

  20. Sabinus nd his skit😂,this car doesn't reverse,na only front en d go😂😂😂😂😂😂

  21. You know say dis car no dey reverse

  22. The only time Sabinus tries to be useful, he moved before his shadow. No redemption for Sabinus. Never!

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *