Sabinus the P.O.S man 🤣 (oga sabinus)

Enjoy and please don’t forget to LIKE, COMMENT, SHARE, and SUBSCRIBE after watching and also turn on your POST NOTIFICATION to stay updated with more videos coming your way.

#ogasabinus #mrfunny #mumuskits #mumuman

Check Also

The Kennyblaq Reckless Music/Comedy Festival teaser ❤️ #comedy #kennyblaq

AMC at the Kennyblaq Reckless Music/Comedy Festival #Shorts Do not forget to subscribe and reach …

48 comments

  1. 200,000 naira is nothing to investor sabinus because am expecting something hooge next week 😂

  2. If u wan smoke igbo, smoke igbo wey u use ur hand buy🤣🤣

  3. 😆😆😆😆 you too funny sir

  4. No skit won't make you laugh 🤣🤣🤣🤣🤣

  5. Try they smoke Igbo wey you use your hand row 😂

  6. sabinus no dey use eyes see fine girls 😂

  7. 😹😹😹😹 rubbish man

  8. The part he realized 😂😂😂😂😂😂

  9. Sabinus abeg try get sense for one of your comedies na😭.. Your head dey reject better thing?😭😂😂

  10. I can't stop laughing 🤣😂😅

  11. "Bros abeg hold my phone"🤣🤣🤣🤣

  12. How many zeros dey for 20000 naira got 🤔🤣😳👀😂😆me

  13. If there is one thing about Sabinus. The guy knows how to create content for businesses that advertise on his platform with his comedy that are never boring.
    He has found the right synergy unlike other comedians who when they do this usually turn out cringy.

  14. this man u be idiot I really like u

  15. I always like all his videos before watching

  16. Try dey smoke Igbo wey you use ur hand buy😂😂😂😂😂😂😂😂

  17. The best comedian I've seen so far in my lifeeeee

  18. Try dey smoke Igbo wey u use ur hand buy 😂😂😂😭💔

  19. The moment he realised he didn't collect the cash 🤣🤣

  20. Try Dey smoke Igbo wey you use your hand buy! 😂😂😂🤣🤣🤣

  21. It’s always the opening of eyes 👀 for me 😂😂😂😂

  22. Sabinus is Nigeria's number one.

    Keep putting smile on our faces, Bro.

  23. Best comedian of d century😂

  24. 😀😀😀😀😀😀😀😀😁,,,chai Sabinus u go relocate to ur village quick for this business

  25. Sabinus you be rib breaker. Sabinus wetin you dy showcase na raw talent. Kudos bro

  26. Oga sabinus u nor go kill me with laugh

  27. You're classic Sabinus 😂🤣

  28. finally 20k is nothing for investor sb lol

  29. Oga sabinus you too sabi 🤣🤣🤣

  30. 😂😂😂😂😂😂 Idioto Sabinus

  31. Oga dy try smoke igbo wey u carry ur own hand buy😂😂😂

  32. MrFunny1. 😂 Nice way of advertising.

  33. Something fishy is going down!😂😂😂

  34. Bros try dey take igbo wey you use your hand take buy😂😂😂

  35. Sabinus you too good abeg 😭😭😂😂😂

  36. Try dey smoke igboo wey you use your hand buy🤣🤣🤣

  37. 2:22 got me 🤣🤣🤣 70 years old man

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *