sabinus with investor vibe #sabinus #zamelectproperties #zamelect #viralvideo #viralshort #foryou Share Share
Are we sure this is the end? Sabi is never this SUCCESSFUL.. There must be misfortune coming…
Funny people 😂😂😂
U don use money for fuel do oringo 😂 sabinus
Na oga money be that oo
Igbo kwenu 😂😂😂 sabinus ogadimooo😂😂😂❤
Never spraying of the Naira 😂😂.. Investor investor
😂 I was also expecting trouble o😂 but for the first investor has represented ….even with the same shoe 😂😅
This people press sabinus mumu button
Sabinwa receive sense oo
😂😂😂😂😂
Investor don use parish harvest money for doings
Sabi ur oga money😂😂😂😂
That his first dance move throwing his 2 hands off, is something else😂😂😂😅😅😅😅
The spirit of ogene? Dem no born you make u fit waka pass, e must touch u for body…
😂😂😂😂
Drum and hailing dey call Sabinus to bankruptcy.
😂😂😂😂😂😂😂😂
My fear be say, that money wey Sabinus dey spray fit be him Oga own or him Monthly salary. Wahala
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 sabinwa dance my brother enjoy small
The dance for men 😂
That word Investor dey turn sabinwa on 😂😂😂😂😂
Those music highper are something else, i can feel goose pomp right here ❤
Hope that money was his own. Hope it wasn't the one they sent on an errand with 😂😂