Sodom and Gomorrah. New Year Palava Part 2 🤦🏽‍♂️🤦🏽‍♂️🤷🏾‍♂️

Check Also

Kenny blaq the master of mimic #viralvideo #foryou

44 comments

  1. Nooooo😂😂😂😂😂😂😂

  2. Lasisi why😂😂😂😂😂😂

  3. The benin accent!!!!!😂😂😂

  4. You go explain tire 😂😂😂

  5. You no dey ever cook these beans ehh😂😂😂

  6. I thought it’s was relaxers 😂😂

  7. That good is very good 😂

    ❤ From Warri…

  8. Na only beans una dey chop for that house because i don't understand

  9. Mama Lasisi too dey over exaggerate

  10. What kind of family is this😂😂😂

  11. Oga this ur beans no dey finish?
    Abeg tell me your plug

  12. Elasticated and lubricated condom 😂😂😂😂

  13. Eh Lasisi is back 😂😂😂

  14. Lasisi is back!!! 😂😂😂😂😂😂😂

  15. 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

  16. I missed this lasisi shame 😂😂

  17. Please keep it up, bring back the rants and Benin family skits…😂😂😂😂

  18. Funny enough lasisi might be innocent but the fear of the mothers beating go make am tall like busta rymes due to fear😂😂

  19. You go explain tire 😂😂😂😂😂

  20. Omo beans don suffer for mama lasisi hand😂

  21. Mama Lasisi make you take am easy Na… Na common condom Na. Waytin… 😂😂😂

  22. Elsticated condom😂😂😂😂😂

  23. You get mind you wan convince your mother

  24. 😂😂😂😂what ❓kind of family👪 is this 😂😂😂😂

  25. 😂😂😂😂😂😂😂😂😂

  26. Mumy na U dey insult God na😂😂

  27. The bloooood of Jesus who do me like this
    Na blue film you dey act 😂😂😂😂😂😂❤❤

  28. Na this videos we no you put ooh … abeg no change ooh 😅

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *