PLEASE SUBSCRIBE!
This is the official YouTube channel of Mc Lively, welcome to the channel of the Liveliest Man Alive. You’re not living if you’re not laughing.
—
#McLively #NigerianComedy #NigerianComedy2020 #LiveliestManAlive #comedy #funnyskits
Don't test me o..bcos it will end in tears for u
BM🤣🤣🤣
Person wey get flat yansh dey form jealous. lol relationship neva hungry you 🤣
😂😂😂 baba say no light and no salt 😂😂
You no get yash and you de ask who get yash to come meet your man 😂
Na normal thing
See wetin Arsenal do you 😅😅😅
Now them never leave you? And she kuku no come get yansh come de worry😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂
I came to watch football babe >>>
Short , straight and informative
😂❤❤❤❤❤
Bro tell that girl make she dey shav na abeg
🤣🤣🤣🤣
interim manager don sack main coach
A blessing in disguise
😂😂😂
Imagine! You no get yansh, u dey use babe wey get yansh and total package test ya man. 🤪 So'pe otilor
We no need people way go dey suspect us😂😂😂
Na people way know there place we dey keep
You watch football 😂😂
I'm the baby 😂😂
😂😂😂
Otilor 👋😹😂💔
U wey dry like cane u go use person wey get nyash set person up 🤣🤣
I love this. I remember when my babe then used her friend to set trap for me. The friend was actually more beautiful and was my spec. Omo I chop the girl ooo, she come fall in love. Na so my babe come dey regret cuz the friend no wan leave me again.. 😂 😊
From Today, God Will Put Us In A Position Where We Don't Have To Beg, Borrow, or Struggle To Survive……Amen 🙌🙏
Lol madam tester
Good for Miss Accountant General…😀😀😀😃 it was the counting of the rice that off me🤣
She’s here to watch football but the tv is not on 😂
Naxo
😂😂😂😂
They have left you behind
See Wetin Arsenal don Cause. Kai Lol. Omoooo Lesson for Ladies Sha
Nice one bruh
May the Phone you are using to support this great talent of Mc lively receive very important alert in the name of Jesus 🙏🙏🏼 🙏🏼🙏🏼🙏🏼🙏🏼🙏🏼
😂😂😂😂😂😂😂😂Nice one lively ❤❤❤