A secret matter is happening at the complex. Daddy Wa and Lizzy Jay are conducting a serious investigation to get to the bottom of the matter. Find out the culprits and join Mummy Wa, Otunba and the wives as they compete in the eating contest of the century.
JamzNG Latest News, Gist, Entertainment in Nigeria
see the person that said mommy wa cant cook she have finish the food
why did she put her mouth now
her mother only know how to boil water
she is the mother that murderd your mother
Debo look in my eyes 👀👀 😂😂😂😂😂
The day mummy wa will change clothes…there will be rain in Naija for 40 days and nights 😂😂
PDA I learnt a new word
Muyiwa and Sapagote 😂😂😂😂
Sapagote, it's still my favorite buh hin own no dey pass food at the end of every discussion😂😂😂😂
Food go pour
Fight again
Everybody get tie
Lizzy another werey
Otublnba na clown
Motunde wan purge
Daddy wa dey jealous
Mummy wa is not sweet werey
Omooo hunger dey catch them as them dey chop
I love bribe
Food go plenty
Daddy wa yum-yum show
Clock it
Otunbas judge
Motunde correct daddy wa
Una wan kill daddy wa
Motunde dey give uju back to back
Food wahala now
Lizzy jay na werey
This is emotional
So university girl no dey get belle
Aliyah this cry no too much
Daddy wa dey para
Where is moronike
Daddy wa, you are in my prayers… Them no go kill you for me🤣🤣🤣🤣
Lizzy like to lick lollypop.. 🤦
Debo looatmaeyes😂😂😂😂
you called something competition and you want peace. Dey play BABA NA 😅😂😂😂 women ordinarily they don't like themselves talk less of now setting competition in between them.
30:07 who dash Otunba cap
18:15 daddy wa dey always wear this his sunglasses both indoor and outdoor 😂