When he played his song for us before it dropped 👏🏾 #crazeclown #nasboi #brainjotter #lasisielenu Share Share
Only have that vibe proud Jamaican of African decent I love my African family ❤❤❤❤❤❤❤
Brain jotter no dey ever dey act Normal 😅😂, just was expecting one kind funny nonsense talk 😂😂, e reach am do 😂😂😅
😂😂😂😂i enjoyed this screw😂😂😂 the dance moves and singing
The kind of family I would want to belong into ❤❤❤
Joter be like make I craze no no no make I maintain make I respect my self
Lasisi still wear slippers 😢😮😅
Brothers..brothers..😊♥️🙏👍👏👏💯🤴s🌹s🇺🇸
C brain jotter like better person
That part nas tap brain for shoulder and he smiled and concurred…..i go dey for spirit dey follow una around
Who else think brain jotter was pressing laptop😂😂😂
But na brain jotter write the song sha
Craze clown de rock am jhor🕺
See as brain jotter sit down like producer 😅😅😅😅 baba even serious 😅😅😅
Brainjotter thinking business ideas 😂🤣
Next one naa brain jotter go tell them 'getout'😂😂😂❤❤❤
I watch am 1k times😅
lol 😅
The way wey brain jotter dey shake head prove say na him write ✍️ the song.. and as the boss he listen and approve am ASAP 😅
Love up there brothers❤❤❤
😂😂
Good vibes❤❤❤
These guys support themselves
Things I love to see
❤
ANGER 🤬 LEADERSHIP 😅😅😅
big names
❤❤❤❤❤❤❤❤❤
E get the day wey this guy non dey get thus he mumu look 😂😂😂😂😂❤
The song hits on a different level.
Brain Jotter always looking mischievous 😂
Small money I believe that the song will be more heat
❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤
I know brain jotan from oluti daranigo street
Who was watching while scrolling through comments and smiling 😊
Naso where money dey i go dey,where food Dey i go still dey
This guy just made me missed my moment. The dance was coming until that guy interrupted.😢😅
Person go think say na brain jotter sign nasboi😂😂😂
Brain dey show maturity plus oga vibes 😂😂😂masa get up and break your waist cos you are capable
❤❤❤
Nice tune with an amazing crew❤
Title of this song please 🙏🏾 anyone?