Breaking News

Women Need more encouragement in this Industry – REALWARRI PIKIN

#Ushbebe #RealWarriPikin #Yadadi
Follow Ushbebe on all Social Platforms

Facebook: Ushbebe
Instagram: Ushbebecomedian
Youtube: Ushbebe TV

Check Also

When You’re Good to Mama #chicago #musicover #piano #pianist #pianocover #pianomusic #pianosolo #fyp

19 comments

  1. Damn…..the audience cold pass ice

  2. Why this girl go loss weight like this na, your body wey been dey make you sell before, you come go loose am. I beg comot for here joor. Your body nor come dey in equal proportion to your yansh, men you fuck up my sister, you for just be yourself and remain like you were. Now, your yansh size nor come fit your body size and you still dey come in front of people for Naija dey say you be comedian. I beg go hide, if them nor fit tell you the truth I go tell you honestly, you for nor just do this mutilation to yourself at all. Body type wey other women dey find dey go na e you go dey loose am. You fuck up sha, truth to God. I am sorry I am just being honest to you on this matter. Thank you.

  3. This is a true reflection of what and how you’re perceive when changes is applied.

  4. All Nigerian comedians spend more than half their time begging instead of delivering content.
    Sometimes, they are the only ones laughing at their own jokes.

  5. She is actually funny. Most men are quiet because of their girls or wives. If dem laugh too much, na sleepness night for house o. For their heads, dem dey laugh 😅

  6. Because you’re not funny na why dem no support you😒

  7. Honestly, I nor hear one single better joke…. when dem dey hungry dia joke dey make sense but be like after dem make money the joke go come dry. 😔

  8. Funny she nor even funny , dey force herself on everybody

  9. Omo. Ushbebe u smart o. Cuz i know sure say she prepare com

  10. She look more like EVe the American Rapper

  11. Some 9ja women get bad belle shaaa… This LADY is freaking FUNNY! ooooo Their men is even afraid to laugh before of them.

  12. Hope she doesn't commit Adultery cos Nigerian men sleep with married women more

  13. Many people are not smiling at her, see their faces

  14. Na cover Ushbaby cover Warri pikkin for here ooo

  15. The most funniest with an heart of Gold

  16. Most funniest female comedian

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *