Working Boys On The Run!! EFCC Vs Landlords Vs Sinzu Money
Check Also
Ready To Laugh 😂FT• Anthon|De General|Shopofo|Funny Bros|Ayomide|Correct Aboki|Romero_Wj|BDReact
3,028 Views released on September 30, 2023 #LilSmart #brodeshaggi #SyDNeytalker All very fun comedians like …
Wey nor be sat i be santay 😂
Bro 😂
Yahoo boys go like this show die
Sinzu, no fear. Na ambulance siren 🚨. Dem come run COVID-19 medical check up. Werey dey disguise 🤡
🔥🔥🔥😂😆😆😃
Please drop sinzu moni every Friday
What have I done to my brand?
Who let you through?
I don dey on my liquor.
They don doublecross me!
How does he think of these things? LMAO
This guy this is your bestest character.
Baba hang blunt for ear before he begin dey on the run.. 😂😂😂😂
😅😅😅😅He didn't forget his weed n liquor.
You wan carry clothes go station😂
Sinzufunny
Ekelebe 😀😀😀
🤣🤣🤣🤣🤣
If ekelebe wan burst person shee dem dey on 🚨 😁
It's the 'my career and my brand' for me🤣🤣🤣🤣
Lasisi you too good joor 😂
Ma that dog go bite her yanch 🤣🤣🤣🤣🤣
The way he says "client "😂😂😂
22 abi 24 million 😅
Fire on d mountain indeed, were covered
Who Dey knock ✊ 😮😳😳
They don double cross me😂😂
This spending no dy ever talk back. Lol
Haaahaaa
Who let you through…LOL🤣🤣
Bush meat don catch the hunter. 😂😎
Sinzu money don enter one chance 🤣🤣
0:36 which career? 🤣🤣🤣🤣