Me at the gym learning how to Box 🥊 #realwarripikin #Boxing #gymboxing

Check Also

mom you are the only girl I.m talking to

13 comments

  1. Who Mama won go fight now…. No go do anyhow make you no see anyhow for mama front oooo😅😅😅😅😅

  2. Abeg u need to stop squatting joor, the nyash never reach why u dey intimidate us wey no just get nyash 😂😂😂😂😂😂😂
    Continue jare❤❤❤❤❤

  3. We see you mummy gogogo we also see you our champion Nganou 👏🏻

  4. Girlie, I have no words. I am sooooo happy for you.

  5. I love the song…..wat is it called

  6. Greater things unfold when one looses weight
    GOd help Me please😅

  7. Mama is so hardworking ❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *