Area! wetin dey play?
All these guys be shouting “I’ll die for you everywhere” my dear, use your HQ o.
Check Also
Top 4 Best Naija Comedians 😂 | Ep65~ft Sydney Talker/Funny Bros/Shank Comics /Nasty Blaq
😂Enjoy the compilation of the funniest Naija comedy sketches! 👍 Like if you laughed and …
JamzNG Latest News, Gist, Entertainment in Nigeria
Real warri P is a thug
What's the background song title please?🙏
Real warri piki I too love you
When real warri pickin break bottle, them weak like DoDo when them carry fanta fry,Area***
Wetin dey play 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🥰❤
Wettin deh play!?💪😭😂
My realest mama ❤ much love 😍
U re doing well , I remember dat year for biu de vibes always Dey there , God bless ur hustle
Nice
I don subscribe sis more grace.
I love you so realwarripikin ♥️
Sharp sharp
Nice one👍….
Na me be your number 8 subscriber.