BIG BROTHĘR IKORODU ft CUTE ABIOLA OLUWADOLARZ NIYI JOHNSON OGB KAMO STATE BEERAH BABA TEE JIGAN

Check Also

Sweet girl inside bush // mr macaroni // Brainjoter //Yawaskirt // Wellborn tv // Indian / #trending

Sweet girl inside the bush // mr macaroni // Brainjoter // Yawaskirt // Wellborn tv …

47 comments

  1. Abeg where shaggy and shanks

  2. Abeg make episode 4 come out ooo

  3. Why did timanzeh bring in phone?

  4. Abeg make una dey translate na😢

  5. Imagine say Dj chicken is among 😂💔

  6. But why una no bring erekere come naa

  7. NIKE SAY NAH "HEYY YOU WHY ARE YOU NOT FRIENDLY ,,,? JIGAN HE'S NOT SUPPOSED TO BE HERE,,,, 😅😂😂😂 " ❤ NIKE MY FAV ❤❤

  8. The scene where OGB slapped that dark guy I watched it more than 10 times😂😂😂💔Dolarz,yemi,jigan and others reactions gat me more😂😂😂💔

  9. Salo and dj chicken suppose dey here

  10. Ogb no fit make heaven 😩😹

  11. One minute of HOH u don dey power drunk

  12. The program is actually hilarious but Baba Tee is doing too much abeg

  13. If big brother naija mistakenly call those people to his house, wahala go dey that year oo

  14. Baba tee is the real biggie in the house.!! Big beerah dey ogba dey ajeh 💯💯😂😂

  15. Where is erekere abeg no @erekere

  16. Happy New Year guys❤❤❤ watching from Arab 😊where are you watching from 😊😊

  17. This house isn't complete where is pastor remote and erekere

  18. Abeg una help me add my erekere o😂💔

  19. Classy jester really said they brought buba girl lol😂

  20. Noting you fit tell me na Opeyemi famakin's vioce

  21. OGB enter Is still giving me joy 🎉❤❤🎉😂

  22. Una fk as una no.bring erekere to the house

  23. You people did wonderfully well, wow 😊 i love the drama, some are strict 😂 like the hoh is indeed hoh to start with. 😂 wonderfull ❤

  24. Wetin the girl on hat that’s ignoring everyone’s handshake

  25. Erekere and pastor remote should be in the house😂

  26. Why don't you add shank comics,ayomidate ,Diva Gold , shaggi More skit makers so the house will be much fun 😂

  27. All these ones still Dey carry provisions come😂😂

  28. I hope Erekere will visit Them soon sha. E go make sense.

  29. Erekere suppose dey there 😂😂

  30. Erekere suppose they this video 😊😂

  31. Big Beerah 😂😂😂 no whine me o

  32. Eiii I Dey hear buba girl 😢😂😂😂

  33. I want shank here 😂😂😂😂

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *