Make sure you turn on your notification bell for upcoming videos.
follow on Instagram: www.instagram.com/broBouche
#brobouchecomics #nigeriancomedy #comedy #nollywood #skits #actor
Make sure you turn on your notification bell for upcoming videos.
follow on Instagram: www.instagram.com/broBouche
You will hear kpa on your face ππ
ππππ
When i hear say 1m for 3 bedroom and BQ in Lekki 1 million i know sey probkem don start
Awilo and association πππ
The β just one kpa kpaβ really off me
Dem suppose don arrest agent awilo π
πππβ€
If you are here for MC Lively, like this comment π
πππππ
awillo locoba kpeku kpeku π€£π€£π€£π€£π€£π€£
Omo no body is seeing this Korexx acting is up to something as in this guy is fucking good I salute him he always act the Otunba roles well even with mr macaroni
Otunba be Rambo yet babe carry him money ππ
Awilo should be judged according to Shariah Law
Awilo lokombaππ
ππ
Otunba suppose shoot like 2/3 shots in the air, make dem sabi sey no be play π
When Awilo says ; when we do kpa kpa kpa stop following him ππππ
I don use my other account subscribe again πππ. Awilo na thief
πππ make God nor let me ask Awilo for house oπππ
Otunba my guy π
If your spit touch me one more timeππ you will hear kpaπ Awilo no get sense at allπ π they will soon comot you for WhatsApp group soonπ
Otumba is undisputed ππ
I had to watch it cuz of Otunbaπππ
How Awilo take dey know house wey dey emptyππππ
Which kind problem be this… Them go soon comot you for whatsapp group oo
Abeg when will awilo go prison biko…
Tank God is 2 kpa kpa ,,,,some people is 3 ππππππ
U just gained my follow ππ
… U're good Brobouche π
πππ
Awilo no be better person oπ
Since when has Awilo started taking full responsibility like Bro Shaggy? πππ