Dem don shift bros jaw go him elbow๐Ÿ˜‚๐Ÿคฆ๐Ÿฝโ€โ™‚๏ธ

Check Also

Qaudri VS Ogogo (Part 1) #comedy

35 comments

  1. She say nosa why she dey call my name na

  2. Na sister gangan be ELENU ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  3. Jake Paul na fairy on a normal day, still got $90M+ for the defeat ๐Ÿ˜‚

  4. which 1 is egusi soup inside ear again

  5. Kill him, as how na๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  6. That kill him was very personal

  7. Na person papa you say make them kill so this woman๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  8. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  9. So your Edo name is Nosa? Sweet ๐Ÿ˜Š

  10. Your wife too real๐Ÿ˜…๐Ÿ˜‚

  11. Say na kill him๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  12. Omo this couple sha ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  13. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  14. See the way una two Dey gossip for house

  15. Na this person but Tyson? Film tricks.

  16. Omo I dey like this kind wife๐Ÿ˜Š๐Ÿ˜Š

  17. Na okro commot from the guy ear๐Ÿ˜…

  18. Having woman who can relate to moments is the one of keys to โ€œpeace of marital lifeโ€œ ๐Ÿ˜‚ โค

  19. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  20. I think say na film them dey act ohhh

  21. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚….Lasisi na Nonso female….Nonso na Lasisi male. Dem beat egusi soup comot from him ear…Dem beat am wetin way no good. Baby Rain go say dem pound fufu comot for him body…as na battle of the foodies….๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  22. E say Joshua beat him life ๐Ÿ˜…

  23. Which one be egusi soup again?? ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  24. Dem beat egusi soup comot from en ear๐Ÿ˜‚

  25. Didnโ€™t bother watching the match cos I somehow knew the outcome… but omoh your wife like vawulence oo๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  26. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  27. This you wife commentary dey scare me,
    She just shouted kill him!!!!
    Instantly made a call saying "the guy cannot stand again"

  28. She say kill him. Ahhhh. Wetin Jake Paul do you naa๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  29. Omo ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  30. I don't understand why she's shouting… Like una expect Jake Paul to beat AJ normally??? ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *