Dem don shift bros jaw go him elbowπŸ˜‚πŸ€¦πŸ½β€β™‚οΈ

Check Also

We keep going forward !!!!#mclively #viral #arsenal #football #premierleague

35 comments

  1. She say nosa why she dey call my name na

  2. Na sister gangan be ELENU πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  3. Jake Paul na fairy on a normal day, still got $90M+ for the defeat πŸ˜‚

  4. which 1 is egusi soup inside ear again

  5. Kill him, as how naπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  6. That kill him was very personal

  7. Na person papa you say make them kill so this womanπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  8. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  9. So your Edo name is Nosa? Sweet 😊

  10. Your wife too realπŸ˜…πŸ˜‚

  11. Say na kill himπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  12. Omo this couple sha πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  13. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  14. See the way una two Dey gossip for house

  15. Na this person but Tyson? Film tricks.

  16. Omo I dey like this kind wife😊😊

  17. Na okro commot from the guy earπŸ˜…

  18. Having woman who can relate to moments is the one of keys to β€œpeace of marital lifeβ€œ πŸ˜‚ ❀

  19. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  20. I think say na film them dey act ohhh

  21. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚….Lasisi na Nonso female….Nonso na Lasisi male. Dem beat egusi soup comot from him ear…Dem beat am wetin way no good. Baby Rain go say dem pound fufu comot for him body…as na battle of the foodies….πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  22. E say Joshua beat him life πŸ˜…

  23. Which one be egusi soup again?? πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  24. Dem beat egusi soup comot from en earπŸ˜‚

  25. Didn’t bother watching the match cos I somehow knew the outcome… but omoh your wife like vawulence ooπŸ˜‚πŸ˜‚

  26. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  27. This you wife commentary dey scare me,
    She just shouted kill him!!!!
    Instantly made a call saying "the guy cannot stand again"

  28. She say kill him. Ahhhh. Wetin Jake Paul do you naaπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  29. Omo πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  30. I don't understand why she's shouting… Like una expect Jake Paul to beat AJ normally??? πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *