Dem don shift bros jaw go him elbow😂🤦🏽‍♂️

Check Also

Basketmouth live in Toronto canada

#trends #companions #comedy

35 comments

  1. She say nosa why she dey call my name na

  2. Na sister gangan be ELENU 😂😂😂

  3. Jake Paul na fairy on a normal day, still got $90M+ for the defeat 😂

  4. which 1 is egusi soup inside ear again

  5. Kill him, as how na😂😂😂😂😂

  6. That kill him was very personal

  7. Na person papa you say make them kill so this woman😂😂😂😂

  8. So your Edo name is Nosa? Sweet 😊

  9. Omo this couple sha 😂😂😂😂

  10. See the way una two Dey gossip for house

  11. Na this person but Tyson? Film tricks.

  12. Omo I dey like this kind wife😊😊

  13. Na okro commot from the guy ear😅

  14. Having woman who can relate to moments is the one of keys to “peace of marital life“ 😂 ❤

  15. I think say na film them dey act ohhh

  16. 😂😂😂….Lasisi na Nonso female….Nonso na Lasisi male. Dem beat egusi soup comot from him ear…Dem beat am wetin way no good. Baby Rain go say dem pound fufu comot for him body…as na battle of the foodies….😂😂😂😂

  17. E say Joshua beat him life 😅

  18. Which one be egusi soup again?? 😂😂😂

  19. Dem beat egusi soup comot from en ear😂

  20. Didn’t bother watching the match cos I somehow knew the outcome… but omoh your wife like vawulence oo😂😂

  21. This you wife commentary dey scare me,
    She just shouted kill him!!!!
    Instantly made a call saying "the guy cannot stand again"

  22. She say kill him. Ahhhh. Wetin Jake Paul do you naa😂😂😂😂😂😂😂😂😂

  23. I don't understand why she's shouting… Like una expect Jake Paul to beat AJ normally??? 😂😂😂

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *