Every mama want to have a piece of me 🤷🏾‍♂️

Check Also

kennyblaq performs Wasiu Ayinde & Adewale Ayuba cover @Alibaba January 1st concert

Watch kennyblaq perform a remixed version of Wasiu Ayinde and Adewale Ayuba songs at the …

43 comments

  1. God don’t let me be poor please 😢

  2. Lasisiiiii naa low key yahoo before se 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

    Just the way those boys talk! 🤣🤣

  3. That leather jacket in peak summer is wild 😂 heat go won kii your enemy 😂😂😂

  4. Make them break my leg 😂😂

  5. Sinzu go go round 😂😂😂

  6. So na Oblock you go block all dem Jacuzzi ati Spending

  7. That Michelle obama relationship story to long now😅😅

  8. Baba u know say na sin I wan go sin😂
    Very apt prayer😂

  9. I wan turn to eye witness 😂😂😂😂😂
    Drip when Dey pepper eye
    Sinzu money I like your outfit ❤❤

  10. 😂😂😂😂😂😂😂😂

  11. It’s always the “what have I done to myself?” that gets me 😂😂

  12. 70 years old man😂😂😂😂

  13. 😂😂😂😂, Thank God for safe travels

  14. Sinzu turn short trip to content.
    Omo our creators are intelligent

  15. Lasisiiiii😂😂😂😂😂

  16. “Leave them make Dey break my leg” Sinzu na werey seh😂

  17. Follow us confirm Tinubu certificate abeg 😂😂😂😂

  18. I too go love you Mr Lasisi Elenu ❤

  19. @lasisi se na your Chicago sky line be dat abi werey ni e ni 😂😂😂😂

  20. 17 gini???? 😮. Dey go true true break your leg.😅

  21. Hope your glass dey see ur account balance sha. 😅

  22. This voice over just dey sweet me 😂😂😅😅😅😅

  23. 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂this man

  24. Use your normal voice for the voice over next time.

  25. Bring back this jacuzzi update ahbeg

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *