I even hear say Urhobo value “Miqwo” pass “I love you “😂😂❤️

Check Also

Nasboi ft Wande Coal – Umbrella (Lyrics)

Song Title: Umbrella Artists: Nasboi ft Wande Coal Umbrella Lyrics by Nasboi ft Wande Coal …

40 comments

  1. 😂😂😂😂😂😂😂

  2. Gbamuosly 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

  3. Na so dem be oooh 😂😂😂😂😂

  4. Yes o. Na we. Arrogant and pride na we get am for relationship

  5. Urhobo men tu near Benin men ok na

  6. Madam hope how business na? I neva see you this season o.

  7. Me and my husband are from Urhobo, he cheat on me all the time and my culture don't allow women to cheat. They are stubborn.

  8. Should you do face like that, why ?

  9. Big lie…. Ooooo….. Igbo man pride promax

  10. I tot this dance is for the GenZ alone😅😅😅😅😅

  11. Urhobo man can demand respect (unconditionally)from his wife that is feeding himself and his entire family 😂

  12. I like this kids Nyash die

  13. This your nyash don dey reduce small small

  14. Anita u be fool, with ur man voice

  15. Urhobo man no dey apologize give woman wey no get respect for her husband, Urhobo no mumu

  16. Real warri piki you mumu for this one for giving useless set of stupid woman the mumu opportunity to talk down on Urhobo men, see as u dey dance like who Dem dey knack for yansh

  17. Is this woman from Ugandan

  18. 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

  19. Na why u go marry Abia state man

  20. E over fit you…..abeg dey let loose dey go! ❤❤❤❤

  21. It's a lie its dependence on individual regardless of your tribe

  22. That’s very nice. Na dem fit women

  23. Exactly
    I wonder how God Created this Men thinking like 🦁 Lions of Judah 😂

  24. Over truth in your writeup mama. They have stupid pride . Even the so called Christlike amongst them

  25. Hey!! Young girl. How yiu dey? God bless your lovely family in Jesus's mighty name. Amen.

  26. Urhobo men love to be treated as king

  27. Abi ooo Our Urhobo men go marry second wife 😂😂😂 I’m from Urhobo you’re right you look beautiful my sister

  28. Na there bad character be that lolz them too proud

  29. And they are the best ❤❤❤❤❤

  30. Na ur people na😂😂😂😂

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *