April 18, 2026
๐๐๐๐๐๐๐
Gbamuosly ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐
Na so dem be oooh ๐๐๐๐๐
Yes o. Na we. Arrogant and pride na we get am for relationship
Urhobo men tu near Benin men ok na
Madam hope how business na? I neva see you this season o.
Me and my husband are from Urhobo, he cheat on me all the time and my culture don't allow women to cheat. They are stubborn.
Should you do face like that, why ?
Big lie…. Ooooo….. Igbo man pride promax
Mavor
I tot this dance is for the GenZ alone๐ ๐ ๐ ๐ ๐
Urhobo man can demand respect (unconditionally)from his wife that is feeding himself and his entire family ๐
I like this kids Nyash die
This your nyash don dey reduce small small
๐๐๐๐
๐๐.
Anita u be fool, with ur man voice
Urhobo man no dey apologize give woman wey no get respect for her husband, Urhobo no mumu
Real warri piki you mumu for this one for giving useless set of stupid woman the mumu opportunity to talk down on Urhobo men, see as u dey dance like who Dem dey knack for yansh
Is this woman from Ugandan
๐๐๐
๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐
Na why u go marry Abia state man
E over fit you…..abeg dey let loose dey go! โคโคโคโค
It's a lie its dependence on individual regardless of your tribe
Thatโs very nice. Na dem fit women
Lol
ExactlyI wonder how God Created this Men thinking like ๐ฆ Lions of Judah ๐
Over truth in your writeup mama. They have stupid pride . Even the so called Christlike amongst them
Hey!! Young girl. How yiu dey? God bless your lovely family in Jesus's mighty name. Amen.
Iโm happily married ma pls
โคโคโคโคโค
Urhobo men love to be treated as king
Abi ooo Our Urhobo men go marry second wife ๐๐๐ Iโm from Urhobo youโre right you look beautiful my sister
Na there bad character be that lolz them too proud
And they are the best โคโคโคโคโค
Hafa you don put to bed?
Na ur people na๐๐๐๐
Welcome mommaโคโคโค
Your email address will not be published. Required fields are marked *
Comment *
Name *
Email *
Save my name, email, and website in this browser for the next time I comment.
๐๐๐๐๐๐๐
Gbamuosly ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐
Na so dem be oooh ๐๐๐๐๐
Yes o. Na we. Arrogant and pride na we get am for relationship
Urhobo men tu near Benin men ok na
Madam hope how business na? I neva see you this season o.
Me and my husband are from Urhobo, he cheat on me all the time and my culture don't allow women to cheat. They are stubborn.
Should you do face like that, why ?
Big lie…. Ooooo….. Igbo man pride promax
Mavor
I tot this dance is for the GenZ alone๐ ๐ ๐ ๐ ๐
Urhobo man can demand respect (unconditionally)from his wife that is feeding himself and his entire family ๐
I like this kids Nyash die
This your nyash don dey reduce small small
๐๐๐๐
๐๐.
Anita u be fool, with ur man voice
Urhobo man no dey apologize give woman wey no get respect for her husband, Urhobo no mumu
Real warri piki you mumu for this one for giving useless set of stupid woman the mumu opportunity to talk down on Urhobo men, see as u dey dance like who Dem dey knack for yansh
Is this woman from Ugandan
๐๐๐
๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐
Na why u go marry Abia state man
E over fit you…..abeg dey let loose dey go! โคโคโคโค
It's a lie its dependence on individual regardless of your tribe
Thatโs very nice. Na dem fit women
Lol
Exactly
I wonder how God Created this Men thinking like ๐ฆ Lions of Judah ๐