He talks trash about a woman in front of her husband and what happens next will shock you Watch and drop a comment Please like and Subscribe to Realwarripikin Channel
πππno be small tin leg
I think you are not normal π
Juga handshake sha ππππππππ
Promo>SM π
Na so some guys dey talk any how about woman because them nor get respect for women
Laugh π€£π€£π€£π€£π€£π€£ wor kill me, iron make we dey go that burst my head π€£π€£π€£π€£π€£π€£ππ
Abeg, I just hope say na just acting cos that JUGA TOO FUNNY πππ EWOOO, THE WAY THEY EVEN CARRIED HIM SELF, E TOO FUNNY
I love Real warri pikin so much. God bless you maπ―π―π―ππ
Juga feels so confident while carrying him…. stop discussing about women wrongfully..
Mad people everywhereβ¦this is common in hood gatherings
Stupid people spoiling ladies for interested suitorsβ¦.i
Good lesson πππ. Guys keep lying about ladies that they haven't even gotten the courage to approach in streets. Bad behaviour π
I just love her vibe
ππππ
The guy say, Iron make we dey goπ
Hahahahahahah "later guys pray for me"
Juga
8:21 Juga wan dissapia π
Juga dey for all neighborhood
I say na Iron may we Dey go π
LoL, it's the guys pray for me that got me laughing, he knows hin own don done
This one don go vex warri pikin lol. No vex for am sist… e good as you treat e fvk up. Alternating pidgin and proper English has got be a super power of we Deltans
Is common in Nigeria this is how they destroy peoples names. Jobless and hopeless some of them.
I love thisβ€
Omo I love juga
What is the name of this Gbagyi man??
#Gbagyi2theWorld
I feel like knocking juga head! The guy dey annoying ππππ
Juga too good πππ
ππππππ