NASBOI WHERE YOU KEEP SUKURA PERIOD 😂😂😂 #shortsfeed #nasboi #comedyshorts #modola #reelscomedy Share Share
For changing your mind take one❤
DHL indeed😂😂😂😂😂😂
SHE DEY WORK
SHE DEY CLEAN
SHE CON SABI COOK
THE ONLY PROBLEM NA TO SABI SPEAK ENGLISH😂😂😂
REALLLLLLY?
LIKE SERIOUSLLLLLLLLY?😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
DHL😂😂😂
I know where you can do the DHL, very cheap😂😂
Pls what’s the tittle of this movie
Omodola is a whole package, fun and crazy 😂😂😂
That DHL enter me🤣🤣
Name of the movie
DHL is really needed
Una wan waybill the pikin ??😂😂😂DHL
DHL the baby go where?
Original DHL….
Na the English teacher wey you wan find go kukuma break this marriage 😂😂😂
I don't know why I was happy he accepted the pregnancy and the lady back.
Please what's the title of the full movie?
😂😂😂😂
subscribe and on ur notification for next part
Make wuna go wetty?? DHL ??? 😂😂
Nasboi don accept responsibility so Shukura no need for DHL 😂😂😂after you born the pikin.
Title pls
Title pls
😄😄😄❤️
😂😂😂😂😂
DHL😂😂😂😂
Abeg my husband say make we do DHL for our children
😂
Lovie😂
As if I heard her say Yowwa 😅
I dey find my pillow….'
Aaaww Bless the man for change of mind❤❤❤❤❤❤
She go teach your English teacher English 😅
When is part 8 coming out..
Her period just pass here now now😂
Beautiful story. The end was good
Pls. Wetin Kon happen next. Did they actually do DHL? 😅😅😅😂😂
Madam dhn
Is this not my Lovie😳😳. She's a multi talented woman ❤
Is this not the same woman wey want take English kill us all this while? 🤣🤣🤣
Nor find English teacher for her Oo. She go dey correct you Oo.