Real warri pikin fights for tiwa savage and yemi alade_ women stop hating

#Nigeriacelebrities #Nigeria #Nigeria music

Check Also

wen I recover say nothing save money like stew😂😂#basketmouth #comedy #skit #lifestyle #viralvideo

3 comments

  1. Warri pikin
    For your mind now you fit query the whole Africa. The tok weh you think say you Sabi, other people sabiam too. That Warri weh you take come from . Other people dey there too.
    So shut your mouth go salon do your hair. Nor Dey look for popularity for back others
    Work your own
    Shey Tiwa and Yemi hire you to fight their fight ?

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *