Sabi Ride ft Tessy diamond so funny you need to watch episode 7

Check Also

My Flatmate (Willy’s Nurse) #myflatmates #flatmate #basketmouth #flatmatelastestepisode

21 comments

  1. Walahi I don die😂😂😂😂 my raining season

  2. My wetness , my raining season see lines na😂😂

  3. I’m dead 😂😂😂😂😂

  4. Madam where u dey go?
    Take me round the world baby
    🤣🤣🤣🤣🤣🤣

  5. Drive me crazy😂😂😂ur fuel no go finish 😅😂😅😅

  6. Sabi want problem always 😂😆😂😆😆

  7. Take me around the world baby 😂😂😂God ooo😂😂😂

  8. Tessy wan kill me with laugh 😂 😂😂😂😂😂😂God Abeg oo

  9. 35 years Una nor marry 😂😂 watin Una day sell na pepper 🌶️🌶️🌶️😂😂

    GOD OO 😱🌚

  10. 😅😅😅😂😂😂😂Sabinus you try the investor way ,no show 😂😂😂
    Now sabi rides , no single good customer since you start😂😂😂😂😂
    No be juju be that😂😂😂😂

  11. E come be like say you be my spec. 😂😂😂😂

  12. You never they listen oga sabinus, you go offer "karakt". You always b special with special customers 😂

  13. 😭😭😭😂😂😂 sabinus and Tessy dey Kee me

  14. Take me round oo baby 😂😂

  15. Babe you dey act no worry!! Take your bouquet 💐 😊

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *