#comedy #ogasabinus #mrfunny #mrfunnycomedy
Check Also
I feel so Happy for my children NACC Lagos Chapter | His Grace, Archbishop Adewale Martins exclaims
Experience the magic and joy of the 2024 NACC Concert, held at the Catholic Church …
#comedy #ogasabinus #mrfunny #mrfunnycomedy
Experience the magic and joy of the 2024 NACC Concert, held at the Catholic Church …
😂😂😂😂😂
Sabi too be Jew man… En funny
samba bi top notch 😂😂😂😂😂😂
Babylon 😂😂😂😂😂😂
We no dey ever hear who samba dey follow talk for phone this guy ehhh 😂🤣
😂😂 if you're a dogged entity you can look at your back while riding.
This samba ehn😂😂
This guy own with sabi rides is the best 😂😂😂
So funny 🤣😂
I dey play 2.5, 1.5😂😂😂
This guy na mad man
Buff T dey fly brown skin😂😂😂😂
With this red cap..I know say problem dey 😅
U go fit carry yiiii , u see tools u want carryam 😂😂😂, nothing no fit tell me say this guy no be cultist true true ….,no be everything be skit oh
😂
Samba you too funny abeg very serious guy
Why sabinus doesn’t do new skits anymore
The guy like wahala 😂😂😂😂
😂😂😂😂
😂😂😂😂Sabinus why😂😂😢
This wacko nah werey big werey 😂😂😂
How everybody not go sleep quick, everywhere don dark 😅😅😅
Thank God for Samba
Buff T 😂😂
26:24 Samba tell sabinus to identify hin bush name still give am Buff T. Anniversary go hear the full tory😂😂
Lol 😂
If you want to see 2026 like my comment.
Drop am first 😂😂😂
Hi 😂😂