#Comedia #ogasabinus #MRFunny #MRFUNNYCOMEDY
SABINUS ALWAYS MOVING FROM TROUBLE TO TROUBLE Share #Comedia #ogasabinus #MRFunny #MRFUNNYCOMEDY Share
When you no call "peri-peri" how e go work?😂😂😂
Stop promoting gambling.
Omo! this guy sabi skit pass Tinubu oo! 😂
The Pepsi no get taste again😂
Sorry ooo , Oga Sabinus 😂😂😂😂.
Sabinus and Trouble na 5&6😂
😂😂😂😂😂😂😂
Dis life no get balance, Oga Sabinus. E go just turn you like tyre, come still disgrace you for public. 😩🛞😂
“It’s within me and him. “😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂
5:46 Oga don comot iphone 15 keh
Can someone tell Sabinus that 1X doesn't give bonus
The pepsi no too get taste like that 😂😂😂
Very funny man😂😂😂
Long Live Sabinus 🎉🎉🎉King of skit comedy 🎉🎉🎉
Sabinus , a mumu man not suppose to be using expensive iPhone for your skit
Sabi nwa funny
Nice one
The woman don quickly go carry knife😂😂😂😂
Sabinus dey always make my hunger decrease 30%😅
Sabinus don drop post…..
E don broke😅😅
You drop a man to pick a woman oh 😅😊
The pepsi self nor too get taste like that😩
Lol❤
😂😂😂😂😂😂