live on twitch: https://www.twitch.tv/carterefe instagram: https://www.instagram.com/carterefe/ twitter: https://x.com/carterefe__ discord: https://discord.com/invite/kt9YQSaC
DONT FORGET TO SUBSCRIBE 🙏
I love this nas boy😅😂😂
Na now u know say na craze people day this studio
Someone that came to greet u guys. U de carry am like who thieve
Waiting de W blee use oya explain 😂🎉
The blue shirt never dry😂
Kolu na sabinus problem
Bring sabinus back bro 😂❤
Sabinus is naturally funny no cap
SEE LEVELS, PH BOYS DON LAP….
Sabinus 😃😃😃
What happens when you bring skitmakers to your streaming platform 😂😂
Sabinus I greet you
If Kolu workout en fit walk out of life oh lol
Hahahahaha I from etche I understand Wen Sabinus say na Etche Juju
Sabinus just dey kpo kolu wetin no good 😂
I always watch you because of Kolu…Much love ❤❤❤ from Ghana 🇬🇭
Ah ahh
Which one be say them dey find am for my place
Kolu take your supplicant
You go soon vanish😂😂
Sabinus I d suspect that handshake o
Streaming don turn atrocity show 😫😂😂😂😂
Port Harcourt boys don go @carterefe Livestream
E reach their turn dem wan collect the business from am
sabinus is a clown