Segun Johnson performance at Cute Abiola baby's naming ceremony
Segun Johnson’s performance at Cute Abiola baby’s naming ceremony Share Segun Johnson performance at Cute Abiola baby’s naming ceremony Share
Kamo state no even calm down just dey spend anyhow
Even him baba weh dey there Odunlade and Co no even spend like this
Wey dj chicken
Make una they spend small small
I’m just laughing as I was watching this lol 😅
Congratulations ❤