Share
Check Also
THE TWO MYSTERIES GIRLS 😋| Mr macaroni | sabiuns | broda shaggi | brain jotter | sirbalo comedy 2025
#Africatemedy #bestofbrainjotter #brainjottercomedian #brawlstars #brodashaggi #comedy #funny #Markangelcomedy #Movie #ogbrentcomedian
That First Lady and her reaction off me 😂😂😂😂
The eyes way mama take look the first girl God Abeg o😂
Pls warri pinkin stop this yr dieting is getting too much biko
RWP once said "shivido24"
1st person fall everybody hand o…RWP laughing light just quench…na the koko looks be this video. Hmmm people dey o. "Oya dey go dey go" lol. Sometimes brain dey blank sha
I love this girl on wazobia FM die her mouth sweet 💋
Area wetin Dey play?
I dey your back like enzyme
😂 D 1st lady get luck sha, she for don collect after dat reaction.😅
😂😂😂😂😂😂😂
Once said " Area"
I love you❤😂😂😂
The first lady 😂😂😂😂 "oya dey go dey go"😂😂😂
Clear road for Real mama🫡
@OluwaTALKER❤💯 I Sight you ma'am
@talker26 you too much mama
Na the "oya dey go dey go for me 😂😂😂, this woman laughter dey contagious, u must have to laugh with her😂😂😂
Its d first look at dat girl for me😂😂😂
I weak for the first fan and yr reaction. The eye picking was enough to send her packing out of that town.😂😂😂
Oya dey.go 😂😂the first girl
Area 😂😂😂
Do not talk everything
Area wetin de play
😂😂😂😂😂 the look on RWP’s face with the First Lady is the humor in this video
How are they not screaming the Abeeeeg! 😂.
😂😂😂
😂😂😂
See what you have done to yourself in the name of losing weight
Lmfaooo “oya dey go, dey go” 😂🤣
😂😂😂
😂😂😂
😅😅😅😅
It's the look on the first lady for me 😂😂😂
Momma I dey gbadun una anytime anyday ❤ from here 🇳🇫
nah who give up lose
The eye 👁️👁️👁️👁️ wey she takes look the first lady 😂😂😂😂
😂😂😂😂 The first lady know know wetin dey happen.