TAAOOMA rocks One million naira Ankara Dress

ADENIYI JOHNSON: THE CHURCH DRUMMER WITH SWAG

Check Also

Broda shaggi Vibing to Asake Fuji Vibe #brodashaggi #shorts #comedyshorts #asake

Broda Shaggi dancing and vibrating Asake Fuji Vibe On Full Spirit #asake #fujivibe #brodashaggi #comedyshorts …

36 comments

  1. 1 million keeee???πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…

  2. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ Infact na 1trillion

  3. You look take away my baby

  4. People can lie eee
    Babe, you too much❀

  5. Hope she won't wash it…

  6. Abeg ooo… Na she talk am?… Let us breatheeeee

  7. Esope 🀣🀣🀣1 million ko

  8. Untop 400 trimmings πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ e ma calm down nah πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  9. With those cheap fancies and cheap feathers, but I know say she no talk anything like one million na Una bloggers go Dey carry rubbish

  10. 1m keee πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ e no even reach 50k make una Dey calm down Abeggi

  11. Dat flower I know it it’s 500 naira each fa

  12. ❀❀❀ NiceπŸŽ‰β€β€β€β€β€β€β€β€

  13. I am sure Taoo did not tell them that it is 1 Million naira.

  14. Let me give you a better design. Despite its expensive it's looking like 20k attire… @Taooma let me be your favourite fashionista.. you look so cute

  15. Such a beauty,see decency all over,babe u too fine,love ur outfit,this is how a lady should dress,so decently,it makes u look more beautiful

  16. Pretty too!❀❀

  17. Baby i swear enjoy ur self ,I love your comedy die

  18. Ema Calm Down Nah 🀣🀣🀣1Million Ankara Ni KinniπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚Oppression Every Where πŸ˜‚πŸ˜‚Iro Yii Nooni πŸ˜‚

  19. I really like u always❀

  20. 1million ke?…you people with your ajasa.

  21. Wait oo na ontop tyre Dey sit ni🌚

  22. U be lier ooo no be only 1 million na 5 million, Ankara (15000), sugarlace I dey sell 500 nairax4(2000), feather used in down part(1500 per yard x2)=3000, (satin 500 per yardΓ—3 =1500), lining with this her body 5 yard full lining ooo, fashion designer (10,000)….I beg my people calculate am ooo….so where is the 1 million coming from

  23. Must people fake their lifestyle to trend who lie help
    The deceivers sha no say Nal themselves they are deceiving
    Tao you fine but your dress no reach 40k

  24. nor be only one million you try well well

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *