U be lier ooo no be only 1 million na 5 million, Ankara (15000), sugarlace I dey sell 500 nairax4(2000), feather used in down part(1500 per yard x2)=3000, (satin 500 per yard×3 =1500), lining with this her body 5 yard full lining ooo, fashion designer (10,000)….I beg my people calculate am ooo….so where is the 1 million coming from
Must people fake their lifestyle to trend who lie help The deceivers sha no say Nal themselves they are deceiving Tao you fine but your dress no reach 40k
1 million keeee???😅😅😅
😂😂😂 Infact na 1trillion
You look take away my baby
Your gown is amazing girl
People can lie eee
Babe, you too much❤
❤
Hope she won't wash it…
Just dey play
Abeg ooo… Na she talk am?… Let us breatheeeee
Esope 🤣🤣🤣1 million ko
Una Dey lie 😂
Decently dressed
Lai Mohammed
Untop 400 trimmings 😂😂😂 e ma calm down nah 😂😂😂
With those cheap fancies and cheap feathers, but I know say she no talk anything like one million na Una bloggers go Dey carry rubbish
1m keee 😂😂😂😂😂 e no even reach 50k make una Dey calm down Abeggi
Dat flower I know it it’s 500 naira each fa
❤❤❤ Nice🎉❤❤❤❤❤❤❤❤
U dey wine?
Dey play
I am sure Taoo did not tell them that it is 1 Million naira.
Let me give you a better design. Despite its expensive it's looking like 20k attire… @Taooma let me be your favourite fashionista.. you look so cute
Such a beauty,see decency all over,babe u too fine,love ur outfit,this is how a lady should dress,so decently,it makes u look more beautiful
Her smile is contagious❤
Pretty too!❤❤
Baby i swear enjoy ur self ,I love your comedy die
Ema Calm Down Nah 🤣🤣🤣1Million Ankara Ni Kinni😂😂😂Oppression Every Where 😂😂Iro Yii Nooni 😂
❤❤❤
I really like u always❤
1million ke?…you people with your ajasa.
Dey play
Wait oo na ontop tyre Dey sit ni🌚
U be lier ooo no be only 1 million na 5 million, Ankara (15000), sugarlace I dey sell 500 nairax4(2000), feather used in down part(1500 per yard x2)=3000, (satin 500 per yard×3 =1500), lining with this her body 5 yard full lining ooo, fashion designer (10,000)….I beg my people calculate am ooo….so where is the 1 million coming from
Must people fake their lifestyle to trend who lie help
The deceivers sha no say Nal themselves they are deceiving
Tao you fine but your dress no reach 40k
LIRS dey hear u
nor be only one million you try well well