The moment Carterefe ask Nasboi to give him #10million for giveaway πŸ˜‚ #carterefe #nasboi #nigeria

Check Also

It’s over 😨😨) Mr Macaroni Mark Angel comedy Brain Jotter… #mrbeast

45 comments

  1. D guy no disappoint atall, am expecting something much than what he said.

  2. Lols
    @carter efe,
    Am ashamed of u.. crazy begger..
    I thank God say @nasboi no disappointment me

  3. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  4. This guy no be only comedy o. This guy nor like wear clothe when e dey small. Na the over beat wey dem beat am make am use am do money for life.

  5. Omo werey πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ God go punish ur papa

  6. Nas nor de ever disappoint πŸ˜‚

  7. Very funny people's πŸ˜…πŸ˜…

  8. It's the reply for me πŸ˜‚πŸ˜‚

  9. He say na God go punish your papa for Benin Edo state πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  10. Sharp guyπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  11. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  12. Them dey quickly help person with like 10mπŸ˜‚β€¦ i know say e dey sup amongst rich folk buh the way carter talk am like urgent 500k or 1m

  13. no be only ten million. na ten billion.πŸ˜…

  14. Na you look down on we wey for run am for you πŸ˜‰

  15. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  16. Person wey dey advice person on who to call or not to call nor fit provide 10m. Shame on u nasboi

  17. Cater Efe is not looking good at all

  18. So Nasboi sef funny πŸ˜‚
    He no disappoint me

  19. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  20. Laughing 🀣🀣🀣

  21. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  22. Him don dey think say 10million na 10nairaπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚….that "God go punish your papa" first of all do about 3 press up b4 e readyπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  23. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ baba dea paro

  24. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  25. πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…β€

  26. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  27. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  28. Na Gods go punish ur papaπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  29. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  30. So now this guy don turn begging to talent or what?

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *