The moment Carterefe ask Nasboi to give him #10million for giveaway ๐Ÿ˜‚ #carterefe #nasboi #nigeria

Check Also

ROBLOX – Gameplay Walkthrough Part 205 – Mr. Funny (iOS, Android)

ROBLOX – Gameplay Walkthrough Part 205 – Mr. Funny (iOS, Android) ROBLOX Walkthrough Playlist – …

45 comments

  1. D guy no disappoint atall, am expecting something much than what he said.

  2. Lols
    @carter efe,
    Am ashamed of u.. crazy begger..
    I thank God say @nasboi no disappointment me

  3. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  4. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  5. This guy no be only comedy o. This guy nor like wear clothe when e dey small. Na the over beat wey dem beat am make am use am do money for life.

  6. Omo werey ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ God go punish ur papa

  7. Nas nor de ever disappoint ๐Ÿ˜‚

  8. Very funny people's ๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…

  9. It's the reply for me ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  10. He say na God go punish your papa for Benin Edo state ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  11. Sharp guy๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  12. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  13. Them dey quickly help person with like 10m๐Ÿ˜‚โ€ฆ i know say e dey sup amongst rich folk buh the way carter talk am like urgent 500k or 1m

  14. no be only ten million. na ten billion.๐Ÿ˜…

  15. Na you look down on we wey for run am for you ๐Ÿ˜‰

  16. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  17. Person wey dey advice person on who to call or not to call nor fit provide 10m. Shame on u nasboi

  18. Cater Efe is not looking good at all

  19. So Nasboi sef funny ๐Ÿ˜‚
    He no disappoint me

  20. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  21. Laughing ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

  22. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  23. Him don dey think say 10million na 10naira๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚….that "God go punish your papa" first of all do about 3 press up b4 e ready๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  24. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ baba dea paro

  25. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  26. ๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…โค

  27. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  28. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  29. Na Gods go punish ur papa๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  30. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  31. So now this guy don turn begging to talent or what?

  32. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *