The moment Carterefe ask Nasboi to give him #10million for giveaway π #carterefe #nasboi #nigeria Share Share
D guy no disappoint atall, am expecting something much than what he said.
Craze de worry all of una
Lols
@carter efe,
Am ashamed of u.. crazy begger..
I thank God say @nasboi no disappointment me
ππ
ππ
πππ
ππππ
This guy no be only comedy o. This guy nor like wear clothe when e dey small. Na the over beat wey dem beat am make am use am do money for life.
Omo werey πππ God go punish ur papa
Nas nor de ever disappoint π
Everybody nor be Davido
Very funny people's π π
It's the reply for me ππ
No be nasboi o.
He say na God go punish your papa for Benin Edo state πππππ
Sharp guyππππ
ππππ
Them dey quickly help person with like 10mπβ¦ i know say e dey sup amongst rich folk buh the way carter talk am like urgent 500k or 1m
no be only ten million. na ten billion.π
Na you look down on we wey for run am for you π
ππππππ
Person wey dey advice person on who to call or not to call nor fit provide 10m. Shame on u nasboi
Nice response
Cater Efe is not looking good at all
So Nasboi sef funny π
He no disappoint me
πππππππ
Laughing π€£π€£π€£
π
πππππ
Him don dey think say 10million na 10nairaππππ….that "God go punish your papa" first of all do about 3 press up b4 e readyπππ
Madness
πππ baba dea paro
πππ
ππππππ
π π π π β€
πππππππππ
ππ
ππ..
πππππ
Na Gods go punish ur papaπππππ
πππππππ
So now this guy don turn begging to talent or what?
πππ
πππ
πππ