Lasisi next time pronounce it as 'Maigo' since you wan use Benin Intonation. 🤣 Meanwhile the way you try to input Benin language and slang makes it funnier.
You know it's motherland when you hear wicked questions like 49 mangoes – 19 mangoes 😁😁😁. Shebi Yankee wey use easy even numbers no get sense. Everything must just hard🙄🙄😁
The accuracy 😂😂😂😂😂😂✅✅✅
😂😂😂
435😂😂😂
I don born mumu😂
Hahahaha original African mother's na so 😂😅😅😅😅😅😅😅😅😅
It's the i don born mumu for me
I don't know why I usually come back to watch this particular skit😅🤣🤣😂😂😂🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂🤣🤣😅😂😂
😂🤣😂🤣 this video never gets old
435 🤣🤣🤣
😂😂😂😂😂😂😂
You brush today😂😂😂😂
Im crying😂😂
Please don’t kill me 😂😂😂
I go die oh😂😂
Sabi Power Rangers reach their house 👨🏾🦼
Loud l😂😂😂😂
A some point in my life, I was like this. Growing up, I wonder what happened to me?🤣🤣😂😂😂😂
I laugh tire 🤣 😂 😆
🤣🤣🤣Who do u like this lasisi? Hey….. I don born mumu… 🤣🤣🤣. Nice one bros 👍🏿….
I don troway school fees inside dustbin 🤣🤣🤣🤣
Iya lasisi I see your shaid doing mummy and daddy with iya ozuor pikin o.
I have watched this like 50 times…I needed the laff
🤣🤣🤣💯 Short of words💯💯🤣🤣
Shout out to all our mothers
🤣
This man makes me cry like mumu while laughing
🤣🤣🤣
I'm crying 😂😂😂😂. Catarrh oo😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
I born mumu 😂😂😂
God bless our mothers…
I don born mumu ,😃😃😆😆
😂😂😂😂😂😂😂😂
Lasisi Elenu😂😂😂
How could fall for the bait to sing the Scooby Doo song? 😂 😂 lasisi I love you jare
Lasisi next time pronounce it as 'Maigo' since you wan use Benin Intonation. 🤣 Meanwhile the way you try to input Benin language and slang makes it funnier.
I just can't stop laughing 😂… I'm seeing my mom 😂 in this video. I can even see myself when I'm teaching my younger siblings
E no brush at all😂😂😂
It's the I don born mumu for me😂😂😂
Like I'm laughing uncontrollably 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Lasisi we nor ki sombody o🤣🤣🤣🤣
"i don burn money" 😂😂
You know it's motherland when you hear wicked questions like 49 mangoes – 19 mangoes 😁😁😁. Shebi Yankee wey use easy even numbers no get sense. Everything must just hard🙄🙄😁
😂😂😂😂I almost choked watching this😂😂how e take know power rangers reach them house😂😂😂😂😂😂
I just dey laugh anyhow 🤣🤣😂😍😍
Nigeria my country 🇳🇬
Don't come and kee us with laughter ooo.
Omo! You don scattered my laugh box.
Content creator
Lmmmaaooooo, lasisi what r u doing to us 😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣